Iseghhi-Okojie Quit Governorship Race, Back Okpebholo For Edo State
Iseghhi-Okojie, wey be Action Alliance candidate, don talk say im decision to step down from governorship rac…
APC State Chairmen Dey Support Tinubu, Plan Rally for Am
Di state chairmen of di ruling APC don announce plans to hold rallies for their respective states, local gove…
Tinubu Tok Say Im No Get Godfather: 'No Cabal, No Sponsor, Na My Money I Take Campaign'
President Bola Tinubu don clear air say no interest group dey manipulate am for di ongoing economic reforms. …
Osun Assembly Wan Change Local Govt Law
Osun State House of Assembly don begin work to change di laws wey concern di Osun State Independent Electoral…
Zamfara Govt dey Ready for Local Council Eleshon-dem
Zamfara State Government don announce say dem dey ready to conduct local council elections by Augus…
Bayo Onanuga Accuse Peter Obi Pipo of Plan Protests Across Naija
Presidential aide, Bayo Onanuga, don accuse supporters of Labour Party candidate, Peter Obi, of planning prot…
Shaibu Don Dey APC, Accuse Obaseki Say Him No Allow Am Enter Edo State
Reinstated Deputy Governor of Edo State, Philip Shaibu, don defect to All Progressives Congress (APC) alongsi…
Senato Monday Okpebholo dey Receive Medikal Atenshon After Thugs Attack
Senato Monday Okpebholo, wey be di APC govno ship kandidat for Edo State, dey receive medikal atenshon for on…
Omobayo Marvellous Godwins Remain Edo Depoti Govnor, Edo Govt Tok
Edo State Govt don file stay of execution of di judgement wey Federal High Court, Abuja give, wey fault di im…
Yahaya Bello Case Go Wait, Judge Shift Am Till September
Federal High Court Judge Emeka Nwite for Abuja don postpone Yahaya Bello corruption case again. This time, th…
Ogun Assembly Vex for Lagos Police: Dem Dey Arrest Our People anyhow
Ogun State House of Assembly no happy at all with the way Lagos State police officers dey take dey burst into…
PDP Win Delta State Council Eleshon-dem, Senator Dafinone Call Election Ojoro
PDP don win July 13 council eleshon-dem for 24 local government areas in Delta State. DSIEC Chairman, Dr Jerr…
Gov Uzodinma Say Nobodi From Southeast Go Protest Against Tinubu Govment
Gov Hope Uzodunma of Imo state don tell southeast youths say dem no need protest against govment. H…
Tinubu Appoint Ex-Lawmaker Alli-Macaulay as NSITF Exec-Dir, Pesin Wey Dem Bin Accuse of Diverting COVID-19 Palliatives
President Bola Tinubu don appoint one former Lagos lawmaker, Mojisolaoluwa Kehinde Alli-Macaulay, as the Exec…
Tinubu Go Soon Show Hand for Niger Delta Security - Ribadu
Prime 9ja Online de report say National Security Adviser, Nuhu Ribadu, say President Bola Tinubu s…
Reps Order RMAFC to Freeze Allocations to LGAs Run by Unelected Officials
Prime 9ja Online dey report say House of Representatives don ask Revenue Mobilization, Allocation …
Rivers Assembly Gbege: Wike Boys Win Appeal Court Fight
Appeal Court don settle the matter of who get power for Rivers State House of Assembly. The court…
Tinubu Congratulate Keir Starmer for Labour Party UK Win
Prime 9ja Online dey report say President Bola Tinubu don extend him warm congratulations to Keir Starmer, we…
Peter Obi Congratulate Labour Party UK for LandSlide Victory
Prime 9ja Online dey report say Peter Obi, wey be former presidential candidate for Labour Party i…
Edo 2024: Blessing Agho Yarn Abat Obedients-for-Ai Movement
Prime 9ja Online dey report say Blessing Agho, wey be entrepreneur, farmer, and estate valuer, don …