Yoots Burn APC Secretariat for Jigawa, Protest Against Bad Govament
Yoots wey dey vex about bad govament and hunger for Jigawa don burn down APC secretariat for di state on Thur…
How Tinubu Take Win 2023 Election - American Diplomat
Bola Tinubu, APC Presidential candidate for the February 25 presidential election, win the election due to th…
PDP Don Win Plateau, Delta Governorship Elections
Peoples Democratic Party (PDP) don carry go for governorship election for Plateau and Delta States wey dem ho…
Brekete: APC Win Katsina Gov Election, Lado Lose To Radda
Independent National Electoral Commission (INEC) don declare Dr. Dikko Umar Radda, All Progressives Congress …
Anambra Speaker wey seek re-election lose seat for House of Assembly
Anambra pipo don experience big shock as di speaker of Anambra State House of Assembly, Dr Uchenna Okafor don…
Kogi police launch search for INEC officials wey dem attack
Police for Kogi dey search for six INEC officials wey hoodlums attack on Sunday while dem dey transport elect…
Thugs Scatter Polling Unit For Ilesa And Ile-Ife, Osun State
Election wey happen for Ilesa and Ile-Ife, Osun State don show say violence and low turnout na hin dey rule d…
Obaseki Don Vex, Talk Say He Go Win Im Polling Unit
Governor Godwin Obaseki of Edo State don talk say e go win hin polling unit for di end of di election. E talk…
Ex-President Olusegun Obasanjo, no vote for Ogun state election
Former President Olusegun Obasanjo no show face for the ongoing Ogun state Governorship and House of Assembly…
Lai Mohammed tok say chenj of polling unit dey cause low voter turnout
Minister of Information and Culture, Alhaji Lai Mohammed don talk say the low turnout for di current Governor…
Security operatives detain voters for Osun assembly election
Some residents for Osun State don accuse security operatives say dem detain dem for front of Independent Elec…
APC Thugs Threaten Lagos Residents For Elections
Thugs wey APC support don warn residents of Agbo-Ola street, Orile, Oshodi, Lagos say make dem no vote if dem…
Thugs scatter Bayelsa Assembly poll for Ogbia Constituency 2
Thugs don burst the Bayelsa State assembly poll as dem comot election materials wey dem wan use for three war…
NSCDC tell politicians for Enugu to maintain peace during election
Nigeria Security and Civil Defence Corps (NSCDC) don tell politicians for Enugu state to keep peace for Satur…
Enugu Police Boss Don Restrict Movement For Saturday Elections
The Commissioner of Police for Enugu State, Ahmed Ammani, don give order say make people no dey waka or drive…
INEC deny say dem remove Igbos name for Lagos election
INEC don talk say no be true say dem commot Igbo pipo name for ad hoc staff wey go work for di La…
