If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Man Climb Radio Mast For Abuja Bin Wan Jump, Police Catch Am
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Metro

Man Climb Radio Mast For Abuja Bin Wan Jump, Police Catch Am

Police for Abuja confam say dem arrest one man wey them call Shuaibu Alhaji Yushau wey try kill himself. For statement wey Po...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo July 08, 2024
Updated July 8, 2024 at 7:25 PM
Share
Man Climb Radio Mast For Abuja Bin Wan Jump, Police Catch Am
SHARE
Man Climb Radio Mast For Abuja Bin Wan Jump, Police Catch Am

Police for Abuja confam say dem arrest one man wey them call Shuaibu Alhaji Yushau wey try kill himself.

For statement wey Police Public Relation Officer (PPRO) for Abuja, SP Josephine Adeh, release on Monday, she yarn say na concerned people call police about the young man wey climb high pole wey Aso Radio get for Katampe on Monday morning.

As dem hear the tori, police for Abuja scatter go the place to stop the man from doing himself strong thing.

"With how police talk am well well, the man wey we later know as Shuaibu Alhaji Yushau, no fit kill himself again," she add.

When police ask am why e wan do am, the young man yarn say na because of how things bad for Nigeria now, and how people dey die anyhow.

Im come talk say na for one week e dey eye the pole before e decide climb am.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: Man Climb Radio Mast For Abuja Bin Wan Jump, Police Catch Am

Tags: Metro
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us