If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Minister Aregbesola launch plan to tackle insecurity
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Naija

Minister Aregbesola launch plan to tackle insecurity

Minista of Interior, Rauf Aregbesola, don launch 5-year strategic plan to tackle insecurity for kontri. Di plan dey for di ministry and di s...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo April 18, 2023
Updated July 5, 2024 at 9:48 AM
Share
Minister Aregbesola launch plan to tackle insecurity
SHARE

Minister Aregbesola launch plan to tackle insecurity
Minista of Interior, Rauf Aregbesola, don launch 5-year strategic plan to tackle insecurity for kontri. Di plan dey for di ministry and di services/board wey dey under am.

According to di ministry spokesman, Afonja Fatai Ajibola, di minister tok say di ministry dey important to di national security and prosperity of Nigeria.

Im say dis na through di four services wey dey under am - Nigeria Immigration Service (NIS) wey dey monitor who dey enta and commot from di kontri, ensure say people wey go fit harm Nigerians no enta di kontri.

Minista Aregbesola also say Nigeria Security Civil Defence Corps (NSCDC), dey support police and odas law enforcement agencies for fight against crime and intelligence gathering. Nigeria Correctional Service (NCoS), dey keep those wey dem don sentence lawfully or wey still dey wait trial.

Im say di Federal Fire Service (FFS) dey respond to fire and odas emergency situations. One department for di ministry dey register marriages and regulate di presence of foreigners for Nigeria.

Minista tok say though Nigeria still get security challenges, thousands of cases wey go fit cause wahala for di kontri dey addressed daily.

Di ministry Permanent Secretary, Dr. Shuaib Belgore, for im speech talk say di ministry neva get strategic plan before, but dis one wey dem get now go help Nigeria improve im security architecture.

Im say make di ministry leadership take action on di plan to achieve di objective.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: Minister Aregbesola launch plan to tackle insecurity

Tags: Naija
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us