If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Bola Tinubu enta Time Magazine's 100 most influential people lis
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Politics

Bola Tinubu enta Time Magazine's 100 most influential people lis

Time Magazine don release dia yearly list of di 100 pipo wey get influence pass for di world and Nigeria Presido-Elect, Bola Tinubu enta di ...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo April 13, 2023
Updated April 13, 2023 at 6:06 PM
Share
Bola Tinubu enta Time Magazine's 100 most influential people lis
SHARE

Bola Tinubu enta Time Magazine's 100 most influential people lis
Time Magazine don release dia yearly list of di 100 pipo wey get influence pass for di world and Nigeria Presido-Elect, Bola Tinubu enta di list.

Di 2023 list wey dem release on Thursday, put pipo into pioneers, leaders, titans, artists, innovators, and icons.

Tinubu wey win February 25 presidential election for Nigeria, dey among di pipo wey dem list, wey include United States President, Joe Biden; Brazil President, Luiz Inácio Lula da Silva; and First Lady of Ukraine, Olena Zelenska.

Di report talk say Tinubu, wey dem go inaugurate on May 29, na "longtime political power broker".

Di report also talk say Tinubu sabi wetin e go inherit wey include "a litany of crises in a fractured nation, including deep-rooted corruption, religious insurgencies, and shortages of cash, fuel, and power in a crumbling economy.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: Bola Tinubu enta Time Magazine's 100 most influential people lis

Tags: Politics
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us