Di 2023 list wey dem release on Thursday, put pipo into pioneers, leaders, titans, artists, innovators, and icons.
Tinubu wey win February 25 presidential election for Nigeria, dey among di pipo wey dem list, wey include United States President, Joe Biden; Brazil President, Luiz Inácio Lula da Silva; and First Lady of Ukraine, Olena Zelenska.
Di report talk say Tinubu, wey dem go inaugurate on May 29, na "longtime political power broker".
Di report also talk say Tinubu sabi wetin e go inherit wey include "a litany of crises in a fractured nation, including deep-rooted corruption, religious insurgencies, and shortages of cash, fuel, and power in a crumbling economy.
Source: Prime 9ja Online Pidgin: Bola Tinubu enta Time Magazine's 100 most influential people lis