If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Goment Tighten Security for Border Sake of August Protest
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Naija

Goment Tighten Security for Border Sake of August Protest

Di Federal Government don tighten security for all di nation's borders ahead of di planned nationwide protests wey schedule for August 1. Di...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo July 27, 2024
Updated July 27, 2024 at 6:05 PM
Share
Goment Tighten Security for Border Sake of August Protest
SHARE
Goment Tighten Security for Border Ahead of August Protest

Di Federal Government don tighten security for all di nation's borders ahead of di planned nationwide protests wey schedule for August 1.

Di Comptroller General of Nigerian Immigration Service, NIS, Kemi Nandap, yarn dis for statement wey di Service Public Relations Officer, Kenneth Udo, issue on Saturday for Abuja.

Nandap direct all Zonal Heads, State Command Comptrollers and Divisional Immigration Officers, DIOS, of di Service across di country to dey extra vigilant. "Officers and men of di service should intensify surveillance given di planned protest by some groups."

Nandap say di directive na to ensure say foreign elements no come into di country to participate for di protests. "In keeping with di responsibility of safeguarding di nation's gateways placed on di shoulders of di Service, officers, especially Heads of Border Commands, are tasked to rise to di occasion."

Di NIS-CG direct temporary suspension of all leave applications and charge officers to exercise utmost professionalism and patriotism for di discharge of dem duties. "Nigeria na di only country we get as our own." Nandap assure all Nigerians of di Service's preparedness to safeguard di Nation's Borders towards enhanced national Security.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: Goment Tighten Security for Border Sake of August Protest

Tags: Naija
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us