If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Kano goment declare work-free day for Islamic new year
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Naija

Kano goment declare work-free day for Islamic new year

Kano goment declare Wednesday, 19th July, 2023, as work-free day for Islamic new year wey be 1445 (Hijrah). Di commissioner for information,...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo July 18, 2023
Updated July 5, 2024 at 9:48 AM
Share
Kano goment declare work-free day for Islamic new year
SHARE

Kano goment declare work-free day for Islamic new year
Kano goment declare Wednesday, 19th July, 2023, as work-free day for Islamic new year wey be 1445 (Hijrah).

Di commissioner for information, Baba Halilu Dantiye, sign statement on behalf of Governor Abba Kabir Yusif, yan say make civil servants and pipo for di state pray for peace, development, and prosperity for di state and di whole kontri.

Governor dey urge pipo make dem live dia life based on Islamic teachings and show kindness, love, and tolerance as Holy Prophet Muhammad peace be upon am show us.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: Kano goment declare work-free day for Islamic new year

Tags: Naija
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us