If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Gunmen kill 3 people for Gowon Estate, Lagos
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Metro

Gunmen kill 3 people for Gowon Estate, Lagos

Unknown gunmen don kill three people for Gowon Estate for Ipaja area of Lagos state. Lagos state police command spokesperson, SP Benjamin Hu...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo April 06, 2023
Updated April 6, 2023 at 4:41 PM
Share
Gunmen kill 3 people for Gowon Estate, Lagos
SHARE

Gunmen kill 3 people for Gowon Estate, Lagos
Unknown gunmen don kill three people for Gowon Estate for Ipaja area of Lagos state. Lagos state police command spokesperson, SP Benjamin Hundeyin, confirm di tori on Thursday say di incident happun for Wednesday around 11:35 p.m.

Mr Hundeyin yan say di Gowon Estate Police Division bin receive call from di Naval Block of di estate say some pipo bin shoot dem for 41 Road, Union Bank Block for di estate.

According to di image maker, two patrol teams come move to di scene, and di police wey come see say dem don carry di victims go Igando General Hospital.

“At di scene of di shooting, di police recover nine expended cartridges and one bunch of keys.

“At Igando General Hospital, one unknown male corpse na im dem recover and carry go Mainland General Hospital, Yaba for autopsy.

“Further information wey di police get na say two male corpses dem don carry am go house. One male survivor, Doba Ngoze, dey on admission for Lagos University Teaching Hospital, Idi-Araba,” Mr Hundeyin talk.

Di spokesperson come talk say di police don start investigation on di matter.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: Gunmen kill 3 people for Gowon Estate, Lagos

Tags: Metro
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us