If you wan use dis site, you gats agree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
  • Domot
  • 2023 Eleshon
  • Naija
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Bandits kidnap 80 pikin-dem for Zamfara
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Nigeria
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Metro

Bandits kidnap 80 pikin-dem for Zamfara

No fewer than 80 pikin dem dey miss as bandits wey carry gun kidnap dem for Tsafe Local Government Area for Zamfara State. Di children wey d...

Chima Ugo
Chima Ugo April 07, 2023
Updated April 7, 2023 at 4:21 PM
Share
Bandits kidnap 80 pikin-dem for Zamfara
SHARE

Bandits kidnap 80 pikin for Zamfara
No fewer than 80 pikin dem dey miss as bandits wey carry gun kidnap dem for Tsafe Local Government Area for Zamfara State. Di children wey dey between 12 and 17 years old dey go search firewood wen di kidnappers come take dem away into di forest.

Di parents of di pikin dem wey yarn tori give BBC Hausa say di tins happen for morning around 8 o'clock.

Despite di government interventions to stop di criminal activity for Zamfara, bandits no wan stop to kidnap pipo. Dem don kidnap plenty school pikin and sometimes dem go release dem after dem collect money.

As of di time wey BBC report dis tori, di kidnappers neva contact di parents of di pikin dem to make any demands.

Tags: Metro
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2023 Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us