If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: Stop the death threats, BBNaija star Phyna begs trolls
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Entertainment

Stop the death threats, BBNaija star Phyna begs trolls

For one post wey she post on top her Instagram account, the TV reality star say "At this point, everybody who doesn’t like me wins, and I’m ...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo March 15, 2023
Updated March 15, 2023 at 1:11 AM
Share
Stop the death threats, BBNaija star Phyna begs trolls
SHARE

Stop the death threats, BBNaija star Phyna begs trolls
For one post wey she post on top her Instagram account, the TV reality star say "At this point, everybody who doesn’t like me wins, and I’m sorry you don’t like me, I hereby say I will no longer do too much and I will take a break to allow you and those you like to shine, just stop the death threats already, but the using fake accounts?"

Phyna con share screenshots of some messages where internet trolls dey curse am. She come talk say she wan make her old life come back.

"One troll con send message say 'I just wish you slump and die. You are doing more than yourself. Madam Manage me beggar of love just wish everything you have now go down the drain. I just hate hearing or seeing anything about you," the TV star reply.

Phyna dey very popular for di reality show and e be like say she don get her fair share of hate from internet trolls. Recently, she trend for social media sake of di controversy wey she get with another housemate, Kaisha, for one reunion show.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: Stop the death threats, BBNaija star Phyna begs trolls

Tags: Entertainment
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us