If you wan use dis site, you gats gree wit di Privacy Policy and Terms of Use.
I gree
P9O Newsletter
Join Us!

Make you subscribe to our newsletter so dat you no go miss any of our stori-dem, breaking news-dem, etc...

We no dey scatter your email with plenti things. You fit comot any time.
  • Domot
  • Naija
  • Africa
  • Politiks
  • Metro
  • World
  • Lifestyle
  • Futbol
You dey Read: NUJ Chairman Condemn Pre-Election Violence Wey Kill Three For Ibadan
Prime 9ja Online Pidgin
Prime 9ja Online Pidgin Prime 9ja Online Pidgin
Aa
  • Metro
  • Politics
  • World
Search
  • Katigory-dem
  • _Futbol
  • _Lifestyle
  • _Word
  • _Metro
  • _Politiks
  • _Naija
  • Pej-dem
  • _Wetin We Be
  • _Kontakt Us
  • _Privasi Polisi
Follow Us
Naija

NUJ Chairman Condemn Pre-Election Violence Wey Kill Three For Ibadan

Di Chairman of di Nigeria Union of Journalists (NUJ), Oyo State Council, Mr Ademola Babalola, don condemn di pre-election violence wey kill ...

Chima Joseph Ugo
Chima Joseph Ugo March 17, 2023
Updated July 5, 2024 at 9:48 AM
Share
NUJ Chairman Condemn Pre-Election Violence Wey Kill Three For Ibadan
SHARE

NUJ Chairman Condemn Pre-Election Violence Wey Kill Three For Ibadan
Di Chairman of di Nigeria Union of Journalists (NUJ), Oyo State Council, Mr Ademola Babalola, don condemn di pre-election violence wey kill three people for Ibadan. Im talk dis one for statement wey di NUJ Secretary, Sola Oladapo, drop on Friday for Ibadan.

Babalola con hammer on top di security agencies make dem tight dia security for voters and adhoc staff of di Independent National Electoral Commission (INEC) during and after di gubernatorial and state Assembly polls wey go happen for Saturday.

Im still call for di arrest of di people wey cause di killings, as e talk say make Oyo State no fall into “war of political thugs” and killing of innocent people.

Babalola con describe di matter as reprehensible, ungodly and barbaric. E say e suppose no happen at all, if di leaders don tell dia supporters to follow peace before, during and after di elections.

Babalola beg gubernatorial candidates for di state make dem warn dia supporters to stop violent attacks and counter attacks. E still talk say violence fit threaten voters turn out and suppress participation for di election.

Di NUJ Chairman also give journalists warning say make dem shine dia eye wella for breaking and unverified news. Im beg dem say make dem filter and verify dia sources of information, and carry out diligent investigation before dem push am out.

Source: Prime 9ja Online Pidgin: NUJ Chairman Condemn Pre-Election Violence Wey Kill Three For Ibadan

Tags: Naija
Share this Article
Facebook WhatsApp TwitterEmail Print

You fit like these ones too

Facebook Like
Twitter Follow
Pinterest Pin
Telegram Subscribe
Prime 9ja Online Pidgin

Subscribe to our newsletter make you receive our latest tori dem for your email wen e still fresh.

Pej-dem

  • Wetin We Be
  • Kontakt Us
  • Privasi Polisi

Katigories

  • Naija
  • Politiks
  • Wọld

© 2024 Prime 9ja Online Pidgin by Prime 9ja Online Media - All Rights Reserved.

Follow Us